News scop: #pitakwahowunaseeam with Ossai Joy Ladyj & Smart Don WazobiaFm Paul

#pitakwahowunaseeam with Ossai Joy Ladyj & Smart Don WazobiaFm Paul
Some people wey dey live for Port Harcourt  dey very worried say upon everything wey dey don do to stop kpo fire alias illegal bunkering in Rivers state, military personnel still dey involve for the business As e be say dem take colect gun for soldiers hand as argument burst over the sharing formula of oil bunkering money inside Rundele Community, Emuoha Local Government Area. as e be so our tory person bring tory say e go hard for the government to completely remove oil bunkering inside the
State.

How you see this mata pass?

#chookmouth

Comments